Flava my GGGGGGGGGGG
Jul. 28th 12:22 AM 2008
Omo yur game is tight & people like u in d game dey alwaz make me happy,not people dat dont have good blend & uses effect all thru their mix.Abeg nor wait 4 Dguy o,upload yur mix into immem.com & put d link on yur profile like i did on my profile.I created a group called NAIJA DJS,search group & join blood.send me yur number to my facebook message.
~DJ BUZZLE