3

Dec. 13th 10:36 AM 2008

Merry Christmas Comment Graphics Post my own share of the xmas turkey to me..heehee

Wassup?

Oct. 15th 10:28 AM 2008
Wetin dey happen?jst wan knw hw far

yawa

Oct. 13th 12:28 PM 2008
why u go dey sorry for me? i send you? or i dey use ur money? or i dey sleep for ur house? or u dey pay my bills? abeg no comment me again

....yawa

Oct. 13th 12:21 PM 2008
and wetin concern you self? mind your own

hi

Oct. 12th 12:18 PM 2008
hi

mm

Oct. 11th 11:29 AM 2008
ma name aint kory

yea

Oct. 10th 03:10 PM 2008
cool

LOL

Oct. 10th 02:07 PM 2008
WETIN MY PIX DO U

ok

Oct. 10th 12:23 PM 2008
will do dat later nt nw jairo

BLANK U KE

Oct. 10th 12:07 AM 2008
U BE MY PADI NA LOL....................MY TIN JUST DEY GO AND OFF JARE