hey my friend,

Mar. 12th 11:59 PM 2009
i dey o...lolhow body?yeah..its been a while. i hope u are gud anywayz.nice night

wow awhole dey play with playstation, wahala.

Mar. 12th 07:56 PM 2009
everything you dey do na enjoyment, so abeg maki you no read meaning o.

OK na i know say you no like me for where food dey!

Mar. 12th 07:44 PM 2009
Yes she i s a great woman, thank alot for all and pls enjoy yourself.

SAMMY, YOU MAKE YOUR MAMA SO PROUD

Mar. 12th 02:57 PM 2009
CHECK OUT STARSHA.COM FOR THE HOTTEST PICS!
STARSHA.COM

i be talk so cos i tink Prego mean say come eat, maki u no vex if i turn am to you.

Mar. 12th 02:54 PM 2009
na wan o abeg i no wan be someting else. sha MamaG na correct person, i love to chat with her too, but she too much pass you o. my side dey and thank God say the cold dey reduce, sun dey shine but e still cold small o, no be big o small,make you take care na

ahahahaha

Mar. 12th 02:49 PM 2009
na be say you wish me late bcos many people dem dey wish long time ago. Ok i go expect am, thx u very very much. and you just much.

yes na abi you no like make i eat with you?

Mar. 12th 02:02 AM 2009
abeg make you just drop me down, na u too much pass. so how far today na?

hey

Mar. 12th 01:10 AM 2009
i'm gd, how bout you

Ok, i be think say Prego means say make i come eat with u ahahahah.

Mar. 11th 02:27 AM 2009
For sure if i no 4give u na who i wan 4give again? I dey fine o.

awww....dearie....

Mar. 7th 02:25 PM 2009
no worries, i ll check upon u regularely frm now on, aite?
...howeva, m actually sure m not d only 1 who cares ...maybe u just dont know bout d others who do as well... :)
stay cool, my friend :)

GO TO BPIMPED.COM
BPIMPED.COM

much luv