Hi dmama

Apr. 8th 04:43 AM 2009
hope u dey ilorin as 6 me i dey kampe,i don add you be that.REPLY

oga!

Nov. 9th 09:44 PM 2008
u know dey see my msg na wa,mi hav lost my phone.

yah mi!!!!

Oct. 30th 01:41 PM 2008
i beg wen u dey show 4 school b'cos mi i don't know wey i go come ogbomosho ooooooooooh!! i wan even change dat my hostel but i still wany 2 stay dat adenike.bye!

na wa 4 u o!!!

Oct. 28th 01:31 PM 2008
how u dey now u no even replied d msg i mail u d other time anyway how say u don finish ur IT.

hiiiiiii

Oct. 7th 11:23 AM 2008
just wanna say hi to you.hw ar u doing

whatz up

Sep. 19th 02:08 PM 2008
Aisat u are welcome to naija pals. just feel at home i lov seeing my state girls doing wht the rest are doing. so whatz up hope fastening is moving smoothly?