X16 (ex)

Sep. 26th 03:15 PM 2013
are you sure?

megida b4

Jul. 4th 08:30 AM 2013
shey i don tell u make you no dey speak this language for me again? well, you come carry pretty pix put again.. hehehehehe.. nobe small sontin o.. do kwik make i come ur child christening .. i no no why u and ur mata dey dull.... me i wan come christening come chop twoo and guguru, with kunu..lol

BABA AISHA!

Jul. 3rd 11:58 AM 2013
With my jersey as your profile pix dem tataforistic people go begin tink sey i dey run double profile here or them go begin think sey me and u get body connection(lol) change am na abeg...

yep.. alhaji ina uni

Apr. 17th 11:59 AM 2013
how go dey go?

my ex

Mar. 15th 02:22 PM 2013
u can talk to me whenevr u want dear..

hmmmmmmmmmm

Feb. 27th 04:18 PM 2013
mallam dey quote bible.. lol

how u dey na? how our wife? abeg act fast and gv her belle

x16

Feb. 22nd 01:55 PM 2013
u r still in my hrt