Dude

Jun. 1st 08:45 PM 2013
your yansh no well,
gegejiji ebuoma lambo

which kain confirm love?

Jun. 1st 10:07 AM 2013
all these semi-babalawo love wey una dey carry up and down.. if I hear!

which journey kwa?

Jun. 1st 09:45 AM 2013
I no go anywhere oo...lolz

Yeah

May. 31st 06:21 PM 2013
There is no dispute about that........

So am back

May. 31st 05:10 PM 2013
how are u doing?

hahahahaha

May. 31st 04:04 PM 2013
honey make ur bobo no ves oo!

Oyin..

May. 30th 05:08 PM 2013
...this guy is here.....and where is this lady?

love

May. 30th 02:25 PM 2013
wen u say u love wht do u do to dat love,u say u love?wht do u give out him or her? u are seeing love natureal angle of urself,and dat is not true ok

hi

May. 29th 08:58 PM 2013
how is every thing i hope fine

happy democracy day

May. 29th 03:18 PM 2013
how u dey?