ahahahahaha

Aug. 26th 12:59 PM 2013
are u jealous?......if I no blow my trumpet who go help me blow am?......abeg park well jor..........e get those wey first me come this site wey never get reach 500 visitors, so let me make noise jor

my chambers kwa?

Aug. 22nd 04:07 PM 2013
where e dey?........I dont know way oo

Honey pie mi bawoni?

Aug. 22nd 04:21 AM 2013
I dey see una ooh,i just dey relax dey enjoy small vacation.missed u,i asked of u from swtjessy few days bck.

My dota

Aug. 21st 03:54 PM 2013
thank you for your kind comments, u re much appreciated, i hope u and urs are in good shape.........

love

Aug. 21st 03:02 PM 2013
I wished on a star one night, wished to have a friend I will love for life, days passed and I started to cry, I didn’t know that my wish came true coz the person I wished for was you.Read the original post and more here http://iloverelationship.com/sweet-romantic-love-messages/

good

Aug. 21st 03:01 PM 2013
pretty bby u are rit

Hian!!! Oyin!, Oyin!! Oyin!!!

Aug. 21st 09:21 AM 2013
How many times I call you.........so you and Kennee dey set P abi?

hmmmm

Aug. 20th 11:18 AM 2013
Na wa ooo... I no just wan talk

abi oO! m all gud my dear n u?

Aug. 18th 03:57 PM 2013
Hapi sunday...

My beautiful one n only Oyin!!

Aug. 18th 09:45 AM 2013
Happy new month to you too.miss you lotz.my greetings to my girls on here.xxx