o boy wetin u dey do 4 dubai,United arab emirates? Drug or 4.1.9

Jul. 19th 01:07 PM 2012
TOMYOBORN 28 ,male dubai ,United arab emirates , handwork Drugs dealer and Email Frauds 419 , and very soon u are to Die By Hanging in Dubai ,United arab emirates. .sorry oo 4 ur family den i go come drop comment like dis 4 ur bad news here like i used to u too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this.

o boy wetin u dey do 4 dubai,United arab emirates? Drug or 4.1.9

Jul. 19th 12:39 PM 2012
una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read ur comment. na wao 4 u oo