Paul.................

Dec. 30th 03:42 PM 2008
u travel?havent seen u in a while bro.happy new yr to u my frnd.

yeh

Dec. 20th 12:37 AM 2008
hw u doing, hop all is well, chat soon

Xmas

Dec. 19th 07:31 PM 2008
zwani.com myspace graphic comments
Myspace Chistmas Comments

ur dis prick

Dec. 19th 12:13 PM 2008
where u day since na......pls wats d probs ur in tell me...and y ur number(two of dem)...no day go.....paullll!!!!!!!!call me NW!!!!and i mean it
and even if u no day my top las list.....u do no i love u and u rank tops in my heart...so leave dat place way u day(na disguise)....call me nw pls....wats wrong wit ur fone!!!re u in lag nw???

hey papi

Dec. 18th 08:48 PM 2008
where ve u been na....been tryin ur number and its not goin.......pls call me abeg.....im worried sick(dont know y)...u no me....i just let u go and come back to me...........holla me abeg.....
no be me u go give heart attack....

brodaly, how bodi? just come hail u jare. keep ur head up!

Dec. 15th 04:01 PM 2008
zwani.com myspace graphic comments
Myspace What's Up Graphics

hello bro..

Dec. 12th 07:09 AM 2008
i come show some love and respect for ur page, based on say naija na our nation, dguy our frnd and 2day na friday.
u get..
make we hit the club latez k?
keep the wheel of frnd ship rolling joo........

hello bro..

Nov. 29th 08:41 PM 2008
am a doctor and sleeping off the stress this weekend.
how u doing?
i c u keep the females smiling.
nice thing to do bro..
one love

trus t me kiddo

Nov. 29th 02:05 PM 2008
siamese knows u more dan u will ever no.......

and its over u hear.....pls never u call my number again.....
and i tink say u no dey fear face.....u for no put me as number one na....make u just see urself go sleep wake up 2yrs later....

i fine pass

Nov. 29th 01:59 PM 2008
i bleve say i 2 fine pass ur chris brown O nd hope u r not as fine as d real jordin sparks bcoz i no go take am funny wit u at all,bt wil not mind datin u as long as u dnt tel jordin spark abt it.r u not tired of calinn me luv9ja? u can ask me 4 ma real name if u wnt 2.