you dun confess already na

Apr. 15th 03:03 AM 2013
Thank God say I dun run commot ur hauze since b4 u kill me with ur affairz..

@shy

Mar. 7th 08:21 PM 2013
Yes, but waıt na hu get head for chest wey dey lınk my secret affaırs wıth you? huh >:(
Anyway lol ı don pursue am wıth cane öö
No mınd them :-*

lol

Mar. 6th 07:15 AM 2013
I no leave you o. I hear say u dey go for third wife na e make I distance myself na or na rumour be that?

@shy

Mar. 1st 10:48 PM 2013
I dey where you left me ööö

Novice

Mar. 1st 03:27 AM 2013
how you dey abeg

Ahrrrrrrrrrrrrrrrrh!

Jan. 31st 12:55 PM 2013
Dacutest what ıs ''huh'' now ıs ıt funny? huh!
Anyway ı see you babe hehehe...

Who AM I

Jan. 23rd 05:18 PM 2013
My lıfe ıs lıke a dıamond ın the hand of God'

WHO AM I

Jan. 13th 10:07 PM 2013
MY LIFE IS LIKE A DIAMOND IN THE HAND GOD'

huh?

Oct. 25th 02:14 PM 2012
na so your children reach ??

Bawoni o. Thanks

Sep. 16th 09:54 PM 2012
Glitter Graphics | http://www.graphicsgrotto.com/
Glitter Gifs