my dear e surprise me as e surprise you o

Aug. 31st 02:56 PM 2012
Na wen i wan thank him for my BD wish n den i con go on him page n surprisingly i saw it....i was speechless n dint knoe wat to say...I dnt even knoe sef...And i come ask am n why he no take permission, He come say he no need permission. Na so e happen o. (I no knoe i get secret admirer since) chaii.... But u knoe say he be my little pikin na

My weekend dey go well o hope say urs dey go sillilly wellele

haahha

Aug. 25th 10:48 PM 2012
i love this , same to you honey

MUST READ!!!!!!!!!!!!!

Aug. 25th 04:45 PM 2012
Yeah i knoe say u dey read dis now. Ehen wait o make i swallow b4 i continue................................
Hope you re still there? HELLOO!!!!!!!!! Are yiu there? HELLO!!!! ARE YOU STILL THERE? Oh here u are. aha okies you re there. So ur u ready to hear wat i ve to tell u now?....ans me na, oh okies u re ready abi? I ve somethin to tell you o n i get one konkonsa wey i wan tell u too hmmm...The tin wey i wan tell u n i wan make you know be say "i dun miss you" Na weytin i jus wan tell you this early mor mor. And the konkonsa wey i wan tell u now n only ur ear go hear ram...Oya come close.....The konkonsa be..... S(Me), E, F, S(Ur baby na), Y, M, and dems dun dey discuss how much they miss u n they no know me sef they eavesdrop as them dey talk am. So lets say we all dey konkonsa abt you. Dn't tell any body i say so cos as u see me so i no say anytin...shekina

hi

Aug. 25th 04:39 PM 2012
i never hid my self oooooooooo, baby, na you no dey , i still dey miss you oooooooooooooo

hi

Aug. 25th 03:33 PM 2012
thanks so my my dear , i missed you oooooooooo

Hello

Aug. 23rd 10:14 PM 2012
Ma 10x 4 adding .

Wonderful.

Aug. 23rd 09:32 AM 2012
All this for me, lol lol lol. God bless you so much. i appreciate, thank you.

ok

Aug. 18th 04:46 AM 2012
catch u online,some other time

yah

Aug. 17th 10:53 AM 2012
doing great,as i guess u are

thanks

Aug. 17th 05:48 AM 2012
just seeing this, i am quite new to all this social networking thing...thanks a lot