really ??

Apr. 20th 07:13 PM 2009
just to pronounce ma name, ?? lol, thats serious, wetin u expect na, the name wey dem dey use collect money for central bank, u think say e go easy to pronounce ??

hey

Apr. 20th 06:51 PM 2009
how r u today hun...umm!!! hope ma page is nt too shine shine?

lol

Apr. 20th 06:16 PM 2009
excuse ..ah serene...........hhehehehehehe

aww

Apr. 20th 04:24 PM 2009
to much long tins on ur page

lemee restore it by writting in short sentence ....

how u doin??........

why u dey think now

Apr. 19th 01:57 PM 2009
broda u can,t thinking it all in one day some times when u think over ur problem just saw to ur self let it be god is in control homie .happy sunday

ma brova..

Apr. 18th 11:55 PM 2009
how u dey?long time no hear.i dey ooooooooooooo!i just dey busy one kind..but i day and i bam!!!

lol

Apr. 18th 03:05 PM 2009
u no like am? anywya,how r u today?

lol

Apr. 17th 07:56 PM 2009
and if me and u fight, i will definitely win the fight , u dont know ?

arsenal,??

Apr. 17th 03:32 PM 2009
wetin be ma own there ? if na eyimba bois of Aba dey play , ehn ehn , i go wish u luck.
but arsenal,,?? e no concern me ooo

Ok Ma ' G'

Apr. 17th 03:21 PM 2009
Txxxx 4 ya understanding....... 1 Love to ya Ma 'G'

So later... We gonna chat... Bc Ima gonna be off to sm places right a way... ... ... ... .......

Till then Man!