hi

Mar. 6th 05:41 PM 2009
lonaaaaaaaaaaaaaagtime f

LONGEST TIME

Apr. 15th 01:39 AM 2008
how u dey .............. hope ur cool

ESE OOOOOO

Apr. 12th 07:34 PM 2008
zwani.com myspace graphic comments
Thanks for the Add Graphic Comments na u be the main man

I DON DIE...

Apr. 11th 03:27 PM 2008
guy u too funny...why u no go know the name of ur street?...lmao...if na naija street na u go know dem....anyway...me self i no know their names cos all of them na for english...we fit commot this nite....but if u realy want see ur naija homies...den u fit give me ur number and i go call u hook up with u...wait first...u know any club wey dem dey call SOCIALS?,...i dey wait for ur reply?

NO VEX ABEG

Apr. 11th 03:13 PM 2008
i was not on sit....wetin dey shele...it be like say u dey fast vex....anyway...i just dey my side they chill...where u dey for glasgow?...holla

WADDUP YO?

Apr. 11th 12:55 PM 2008
hey bro wetin dey shele?...................jst shwing sm luv man