aww.....wow tanx babe

Nov. 14th 10:02 AM 2008
tank u soo much u dont know wat dis means to me....cos believe me.... i really need all d words rite nw........
hw ve u been urself..........hws d lil ones na...........hugs babe........and tank u soo much love....tank u!!!!

seetie...not fair at all

Nov. 9th 05:24 PM 2008
y u no won talk to me at all na....u won murder me.....abeg oh.....my mama dey shout oh....hw d kids na....abi na dem.....dem go wound oh if i catch dem oh...mae dem leave u oh.........

hehehhehehe

Nov. 4th 10:29 AM 2008
for ur info pretty face......i do write....abi u no read am for ''about me''...hehehhehehhehe

i write movies too....bt havnt seen a gud producer(frankly i want a holly wud producer)......hehehehhehehe dream on uche....i no i will get dere....hehehehe...just sent u mine too.......how u doin love....and me lil ones....any hookin up for me....lol

me fiar lady...bt black to day born...hehehehhehe

Nov. 3rd 11:04 AM 2008
nice girl............puberty huh?....now dats a very trickish stage oh.......make u shine ur eye well for da one oh.....cos any kpararam...........na fire.....(dey re mostly touch and go)...u gotta be carefull.....
babe did u say u got triplets...didnt really get dat part........im goin visitin today babe....wanna talk more bt in signi out now.....re u on messanger?......hope ur gud neways....say hi to dem for me ok......let dem no say naija undiluted hollaed(me....and im dead serious oh)....and maybe wit time i wud talk to dem and later i can come visit...k.....peace babe.....all me love
see....i told u ima stick like glue u no gree hear......u asked for it oh.......hehehehehehheand tanx for ur post on me fight......it touched me heart......i hope we can really be close and not internet close oh......nehows jo.......make we just dey jolly dey go jo...notin dey happen

HEY LOVE

Nov. 1st 10:08 AM 2008
wats up wit u....men i must tell u i dey impressed by ur pigin oh...........heheheehehhe sur say na u dey speak am?
watin dey happen na............u cud tell me d names of my lil ones na.......and their ages......and some gettin to no u gist,,....u no na.......

hey suger pie

Oct. 31st 11:19 AM 2008
no oh.....me i no go far......ah i no won miss u na.........so hows d kids doin today na.........tell dem make dem take time oh.....make dem no do u anyhow oh.......

UMM..4 U..BABE....I GO GO!!!!!!!

Oct. 29th 10:34 PM 2008
ABOUT D TALENT STUFF....BABE.....U VE NO IDEA.............HOW WAS UR DAY AND MY BABIES.........SAY ME HELLO TO DEM OK............AND DONT U WORRY K.........TAKECARE...........AND BE GUD.....

WHERE HAV U BN.........

Oct. 29th 01:55 PM 2008
WAT HAPPENING WITH U....ITS BN A VERY LONG TIME I NOTICED U...........
EVEN WHEN I KNOW U & I DONT USUSALLY AGREE ON FIGHT TOPICS ...............
HAV KINDA MISS U SO MUCH........

cute

Oct. 28th 11:20 PM 2008
Thanks.. this beautiful hun....hope you will keep in touch...hugs

hehehehhehehe

Oct. 28th 08:59 AM 2008
aww...dat must be really awful..............dont worry.........i can help.....so where do u want me to start from........lol