ha!!!

Jan. 13th 10:39 AM 2009
abeg ooo....leave waffi for kennee ooo...i resemble millitant to u?abi i resemble kidnapper?....u don fall my hand jare....

err....lol.

Jan. 13th 07:36 AM 2009
do i sound like an Osas?....i'm from Delta.

better

Jan. 13th 06:23 AM 2009
be, UNLESS

hey hey hey hey

Jan. 13th 06:18 AM 2009
Drinkin is bad, what u drink anyways it better be kool-aid or somethin

soo...

Jan. 13th 01:31 AM 2009
why did u say see u around if u weren't really going?....ehn?...u dey do shakara abi?

hmmm...

Jan. 13th 01:21 AM 2009
babe?..haven't u asked that before?...u new on the site?

shoooo....

Jan. 13th 01:16 AM 2009
u don dey go now now?....na wa for u ooo...

ummm....

Jan. 13th 12:47 AM 2009
not bad at all,not bad....feel like a fish in water turning round and round...don't mind me...so whats up?

Hahahaha

Jan. 12th 10:06 PM 2009
l'm Fine... Just chilling. How 'bout yu Dear? Hope yur end is Good? Have a Lovely Week

Yu try

Jan. 12th 03:09 PM 2009
Look and Pass... No Comment... Make me sef Pass