lol

Jun. 15th 04:35 PM 2009
just dey oooo, sun wan kill person....i be naija man i fit witstand the heat....lol..................tsup na?....hope alll is well sha

brossss

Jun. 9th 10:26 PM 2009
i dey ooo...wats up na?

dropin by

May. 21st 01:32 AM 2009
to say hiii

Caprice

May. 17th 03:44 AM 2009
I don grab am sharp sharp ooooooooo.wetin dey,anything for the house?

Hey Maariee

May. 17th 03:37 AM 2009
Tnx for ur wishes.God bless with a good husband and plenty children ooooooooo.say Amen?LOL

hi

Apr. 11th 01:30 AM 2009
HAPPY BIRTHDAY!!!