hey

Sep. 18th 11:21 PM 2010
my broda no be small oh..i wonder wher dis country is headin 2

hi

Sep. 3rd 06:55 PM 2010
i like your background sound

Re:

Oct. 13th 09:09 PM 2009
No, its just a dying state ruled by dead men.

Re:

Mar. 17th 07:37 PM 2009
Abeg who be this? Sholly no just tell me say na u ooo cos the Sholly wey I know no look this handsome and sweet oLol.

hi

Feb. 4th 09:57 AM 2009
How ur dog doing today.

hey

Jan. 26th 11:01 PM 2009
Sho go sleep u dey go work 2mw.Lol

hellooooooo

Dec. 22nd 05:21 PM 2008
merry xmas and new year in advance

Re:

Oct. 24th 05:33 PM 2008
Hey Sho no be like that. God is my withness that I've tried calling you so many times and ur network provider keep telling me that that u can not recieve any call at this moment.Maybe you just have to change ur phone or the number.How far now and how notts.I go try show there very soon. Happy weekend.James