@marblegunner

Oct. 9th 09:14 PM 2008
LOL I LOVE EATING PINE APPLE OHHH. THIS UR BACKGROUND NA PINEAPPLE THIS WOMAN GIVE U PINEAPPLE.LOL MW I GO TAKE AMM OOHHH

See o

Oct. 9th 01:09 PM 2008
u no how many category of pipo dey nigeria?2.one na the "Real ones"and the other na the "Lost ones"which one u dey?

u no sabi,ehheeeeeh

Oct. 9th 12:59 PM 2008
dem born u for london sef.abi u just go there?i fit teach u o.na just small pounds.haha!

No lele

Oct. 9th 12:50 PM 2008
omo,u sabi raw pigin english sef?

Eh ehn

Oct. 9th 12:43 PM 2008
U no go like learn urhobo,na im be d leading langua for west side now o.wo gwonor leni?

Eh?

Oct. 9th 12:33 PM 2008
Evrything owanbe.lol,i need yoruba 101 class

omo

Oct. 9th 12:07 PM 2008
Kili mo wee

HI DARLIN.....

Oct. 9th 12:01 PM 2008
AVE MISSED U SO MUCH...LOL WHY U NO COME HOME LAST NITE?

hi

Oct. 9th 10:01 AM 2008
How you doing....

hello

Oct. 8th 11:07 PM 2008
tanx for saying hi.i was somehw busy.dont mind dat confessor dat propose to eradicate u.i foud the confession but i couldn't i will have.............