I don come back

Oct. 14th 11:59 PM 2008
was off to the studio for some minutes or was it hrs.. meanwhile, mo ti se tan, she o wan ni ori afefe? abi o ti sun?

U know na

Oct. 14th 10:57 PM 2008
Na u know say na u na bcos u just suddenly forget about me...

ahh

Oct. 14th 10:48 PM 2008
why d question nd why arent u sayin hi...u want make I tel dem make dem carry u come back to naijaria

omfg!!!

Oct. 14th 10:20 PM 2008
seh na me u dey play this song 4?thnx oooo...i love you so much.aje osi

lol

Oct. 14th 10:18 PM 2008
yewande is here oo...i guess shes okay now....wwats up wiv u?

FOR U LOL

Oct. 14th 09:33 PM 2008
GO TO PROFILEJAZZ.COM
PROFILEJAZZ.COM

yeeee mogbe

Oct. 14th 09:01 PM 2008
I go wan know the guy wey dey marry two gombe like you and ebebe together ooo.. the guy strong well well oo..lol

Ahahaha

Oct. 14th 08:42 PM 2008
When u comot for Naija Sef?

ibi ti mo lo

Oct. 14th 08:37 PM 2008
She na same husband you and ebebe dey share for here?

Yea yea

Oct. 14th 08:30 PM 2008
U fine oooooooo