ohh

Sep. 4th 01:27 PM 2008
thats cool lol...so u dey college or which one cause ur page says you 19 ...does that mean u are goin uni or which one but u talk school i dey fear oh....hb oxo....n lolz about oda rooo...mi a no fit kill person ohh !!

night night

Sep. 4th 03:21 AM 2008
me too i dey go sef

no make me cry oooo

Sep. 4th 02:11 AM 2008
no go oooo

waittttttttttttttttttaino bu don cme ooooooooooooo

Sep. 4th 02:07 AM 2008
z

aight then

Sep. 4th 02:03 AM 2008
we shall see tomorowz,bye

wooo

Sep. 4th 01:59 AM 2008
we don try

lol

Sep. 4th 01:49 AM 2008
okay satartttttttttttttttttttt

wait ooooo

Sep. 4th 01:46 AM 2008
i check prick wey u send now,na onli kiss dey there,u bi lesbian?now i dey fear tru tru

oooooooooooooooooooo

Sep. 4th 01:43 AM 2008
dguy no won make we ave fun oooo,wetin we go do now?

omolade

Sep. 4th 01:39 AM 2008
i beg ooo,enough of those prick,i won rest.lol