Hahahahahahahahahahahaha

Sep. 7th 06:12 PM 2010
My Baba....., Excel or Corel Draw ooooooo..., I no say e no pure...., How was ur today?

hmm really?

Sep. 7th 08:52 AM 2010
good to know that someone can miss me in this world lol so how have you been bro? i miss u too jare just that im a lil busy dis days.

big bros

Sep. 7th 08:47 AM 2010
How hav u bin?

lol

Sep. 6th 05:56 PM 2010
na my scholl.....i go even give u free form sef but d only issue b say ,d man wey dey take dat topic no sabi english wella

@status

Sep. 6th 05:25 PM 2010
u really did ur research....well done...if u offered RESEARCH METHODOLOGY while u were in scholl....u must have had A1.....abi no b so?

my dear

Sep. 6th 05:18 PM 2010
e no tire u pass me.....imagine someone i dont know from adam telling me he likes my picture and wld like to ave sex wit me....is dat not fucking anoying?anyway sha ....i don block people tire......how u dey na?

@Status

Sep. 6th 01:35 PM 2010
Hahahahahahahahahahahahahaha..., Forgive me Broda.., I dey Compose Formats n Replies for those my Brothers

yes

Sep. 6th 11:31 AM 2010
true talk bt i hope u self no dey excel like others? hahaha i know say u go laugh

lol done that

Sep. 5th 09:23 PM 2010
hopefullee i wont get unwanted mails nomore. thank yhu so much. mm u sound like an admin.loool

Thankies!!!!

Sep. 5th 04:53 PM 2010
Broda Kennee ooo, thnx 4 all ur good wishes...hope ur kickin it good?!?!?! But I trust u - happy Sunday! xoxoxoxo