Just for you Kennee

Nov. 29th 10:21 AM 2010

123Friendster.Com

123Friendster.com - More Good Week Comments

Hmmm

Nov. 29th 10:12 AM 2010
I get it now...dat reminds me,are u twins?

Lol

Nov. 28th 02:27 PM 2010
Was that how u were taught in sch??

lol

Nov. 26th 09:04 PM 2010
Completely agree mate

just

Nov. 26th 07:52 PM 2010
take it easy, e go better...by the way, hope say no bi wives issues o,lol!!

hehehe

Nov. 26th 01:25 PM 2010
hurry up..oooo time no dey

lol

Nov. 26th 01:22 PM 2010
we'll just watch this space

@ status

Nov. 25th 10:08 PM 2010
Bros kennee like the unwilling bunch of people wey dey naijapals... to manage them no be small you need patience, perseverance and high level tolerance.... abi how you yourself see am?

@status

Nov. 25th 10:05 PM 2010
hahaha very soon na RAIN OR VAIN them go call am

Oga kennee

Nov. 25th 09:59 PM 2010
Na zain u dey use?u 4 change dat line...lol