with hu? what comments?

Jan. 24th 01:30 AM 2009
u r a clown!!!how wuld u leave such a msg on my profl?.....pffft..

kennee,

Jan. 24th 01:19 AM 2009
It like u wnet on a spree of commentin on virtually all my pix...whatzup??

u sha!

Jan. 24th 01:16 AM 2009
hmnn... na u sabi...oh my examz? they were cool...I made an A.....wanna celebrate it for me??

well sha,

Jan. 24th 12:52 AM 2009
u gat a point there...na advise true true...but see wetin u take am do..

spotlight??

Jan. 24th 12:43 AM 2009
e no good? but sincerely, dat was the fact u just gae it to the girl on platonic grounds nd u dint even care...u no hear wen she talk am say If u want to insult me, SHUT UP!..?..well sha, how u dey?

Yep Manh

Jan. 23rd 11:28 PM 2009
.... Ma end is really Rocking.... But U know now! Me?!... So U??? Great huh!!

hahahahaha....

Jan. 23rd 11:18 PM 2009
bad type...she still dey radio?

errmm....

Jan. 23rd 10:42 PM 2009
na true sha....me too i dey like girls wey get those qualities....i like kemistry too ooo....and the girl dey speak english die!!!!....her voice too no bad at all....lol

hey

Jan. 23rd 10:35 PM 2009
bros

Heyyy Ma Brother!!!

Jan. 23rd 10:00 PM 2009
How r U doing Mahn??? Just Wanna Check on U. Hope U r cool huh!% 1 Love Brother+