Now U r Talking!!

Feb. 10th 11:58 PM 2009
Telling Me that U r working it out 'll make My hot-temper 2 reduce 2 '0°C' b4 e bi don reach 99.9°C.

As U tell Me say d thing no go work out again... Wey I don go prepare Myself finish say today I go chop bribe^ Inshort U don get luck*

Well, Am still waiting. . . kia-kia;;;;

lol kenee

Feb. 10th 11:47 PM 2009
u remember me today lolthx for spyin hw is u ?

Soooo...

Feb. 10th 10:01 PM 2009
Wetin U want make I do?! Eeeh Kennee!! Kennee' I say na wetin U want make I do naa?? Eeeeehh!!!??

Ok na, I go inform head admin say make im block Ur User name now. Shey U want am like that??! OR do smth fast'oo.... Make I still give U small time. . . cos I b good Man*

how far na

Feb. 10th 09:21 PM 2009
meeen u go transfer today ooooo....notin notin up till now....and eeeeeeno go possible oooo.......(whisper.......i no won coba ma self)winks

Come Ma Man'

Feb. 10th 09:20 PM 2009
Make I tell U'oo, I know want all these Ur xcuses any more. Which company self eeeh!! d time wey U do wetin U do wey carry U enter gbeseh! na U & that Ur company dey there... Infact... Inshort! ! ! Oooh!! 9ja-pals!!! VIP go fall here'ooo' I don talk am~ )°

Eheeeh!!

Feb. 10th 08:11 PM 2009
So Kennee, where d stuff na?? Bc U can c that Ama a white man when it comes 2 time. Kennee! hee he heee!! Kennee!! How many times I don call U?! 2 ba?? Ok'oo... cos Me, I no wan complete am 3... but if I wait 4 U, & I no come c U. . . Cheiii! Na im b say VIP don fall...' ! !

gud afternoon

Feb. 10th 04:09 PM 2009
how re you?, i'm fine, give me some also

I Still Dey Wait' oo!!

Feb. 10th 03:00 PM 2009
Well @ d same time I wan touch Office now, but in 4hrs I'll b back. So make U no come think say I don tire come waka... Do better screening'oo. Eheeeh!! Then I'll meet U right in here in 4hrs.

Ok na!! Until then........

He he hee Kennee!!

Feb. 10th 02:25 PM 2009
Make I wait abi? Make I give U this secret, Ma hot-temper... hmmm sorry, Ma patients.... oooh!! I mean Ma patience,. . . cheiii bc of this small bribe wey Kennee wan give Me I no come know even how to speak fraca lingua again. Cheii Bribe no good'ooo' but I must collect this 1, cos e don too much 4 Kennee.

I dey wait'oo. But U no na, when U finish d whole inspection, na 4rm backyard U go follow enter house'oo. . . Make all these olokpaa dem no come carry their own come land 4 this Ur 1 head again. U hear!!? Eheeeh good boy...

3 Minutes Contract!

Feb. 10th 02:02 PM 2009
This 'ld b very great. . . OR what do U think??! As per signing da deal! Ask h** if s** 'll take $3 USD?!

Y I dey help U self?? Eeeh!! I come forget say na bribe U wan give Me make I no. . .??? make I no? ? ? .... mttthh' Okkkk na!!

Eheeeh! I don remember!! Na black U wan give Me? Green, Purple, Red, OR White?? Which 1 self make I take now dey prepare well. Yes na!!