ehe

Feb. 20th 10:10 PM 2009
make i just commot u go remove am...if u get mind leave am...lolmeen i day laff kiss flames o....d guy is funny tru....his makin me laff....gotto be gon now.....laterz okwe go see on the oda side

LMBBO

Feb. 20th 09:45 PM 2009
AWWWW......................HEHEHEHEHE


I KNOW ITS KILLIN U TO WRITE DIS.............HHEHEHEHEHE

NO WORRY.....I GO FOLLOW GO BEG DEM.............HEHEHEHEHEHEHE....

YA''ALL O........HIS ONLY JIKIN..PLS FORGIVE HIM.HHEHEHEHE

i talk am....hissss

Feb. 20th 09:39 PM 2009
abeg jare...........ur sweetie pie ne??..tell pple way no no u hear.........hissss....winks

lol....u don day fear abi....

Feb. 20th 09:17 PM 2009
i knew ucudnt........write how u take feel am...go on.....heheheheheu fit?.....hisssssssss..abege

I don dey wait since

Feb. 20th 09:08 PM 2009
I no see any traces...joo

awwww

Feb. 20th 08:52 PM 2009
na lie...lie lie..........write it on ur status...u go see d amount of pple way go break up wit u...try am na...write am as status!!!.......if u get mind!!!

Oya come

Feb. 20th 08:49 PM 2009
For me...I dey wait for you...

Why the laugh

Feb. 20th 08:41 PM 2009
Shey becos i dey pass by for your profile...

hehehehehehe.....

Feb. 20th 08:37 PM 2009
aya....so who be the particular babe u talkin bout kennee..cos u na babessssssssssss u get!!!tell me the particlar one..

Passing by

Feb. 20th 08:15 PM 2009
Passing by