Igwe

Apr. 19th 08:51 PM 2009
I hope u got my Comment..., u think say people no find out abi..., wind don blow n we saw the fowl nyash *hehehehehe* How u putting on man?

But Bros wait oooooooooooooo

Apr. 19th 06:11 PM 2009
Maybe they felt to keep u out of all palces for now cos i just saw a position u are guning for via the other level I dey Loyal my Chairman...., wetin dey in for the winner sef?50 million dollars or 5 Lady Creatures in a 5 star Hotel for 7 months?Anywhich one..., no forget ur boys *HAHAHAHAHAHAHAHAHAHAHAHAHA*

u mean ur babes

Apr. 19th 01:49 PM 2009
ok broda sup homie?
happy sunday..how body?

kennee.....

Apr. 19th 12:29 AM 2009
get on YM will ya.
how u dey?
u still dey ontop u babe?
no kill that female oooooooo!
abeg get on YM

ken

Apr. 19th 12:23 AM 2009
i can c ur babe d take good care of u. d whole u d fluctuate from conf. room. na real trap u enta. loooooooool

man

Apr. 18th 07:52 PM 2009
how is ur babe? na bcos of her u no visit conf. abi? notin do u. happy weekend. down Arsenal. haha

Hey

Apr. 18th 04:18 PM 2009
Just strolling by my baby's page...Luv u!

kennee

Apr. 18th 01:29 PM 2009
so sorry i got ur invitation late, next time now, i go invite u,lol!GO TO BAFLIRT.COM
BAFLIRT.COM

kennee

Apr. 18th 01:26 PM 2009
hw far nw..? hope ur end bam
i just dey stroll pass mehn nofin much
enzoy ur weekend bro

So sorry Man

Apr. 18th 12:49 PM 2009
Then the place is not worth been in? When do u think u will hit back to the confession room , anyway..., how ur people abeg?