Oga Kennee - na so u be? Happy weekend ooo

May. 16th 11:39 AM 2009
MyHotComments.com
MyHotComments

bia kennee

May. 15th 03:27 PM 2009
na bad thin to send u comment wey u no dey reply? in short i don vex for u!

ooooo broda kennee

May. 15th 03:12 PM 2009
wats popin?

hehehehehehe baby!

May. 14th 11:51 PM 2009
My pals naa that care

Yes Mate!

May. 14th 11:30 PM 2009
The go dey go wella
Na God!
How ur end na..Hope all is blessed..

hehehehh

May. 14th 08:57 PM 2009
ok o...cos i knw see ur staus again...peepers go wound.hhehehehelmbbo......newayshang in there aiithwe knw who truly loves u....u.plus all dem shit ur full of..lolgtg nw love........remenber........... ur written in ma wall of fame(and u knw where dat is)its hard to get there...but u made it....holla mate.hehehehehe

kenee

May. 14th 08:45 PM 2009
did u delete me from ur pals list?

talk fats
i dont ve ur tym again.

Gee,

May. 14th 08:08 PM 2009
How u dey?Enjoy ur weekend ahead.

i wanted

May. 14th 06:08 PM 2009
to see if dere is any naked person doing em em em em e-- but i only saw rev.sister praying in ur profile so i gat to run--well am cool oooooooooooooo--just hanging up and down

Kennee boy

May. 14th 02:56 PM 2009
Hw u dey nw? good 2 ve u here n tanks 4 visiting.