Hey Man

Jun. 18th 09:25 AM 2009
I dey oh......... its just that i really have been busy with gettin a school to do mi masters.......... hw u dey

aww

Jun. 17th 07:02 PM 2009
today is wednesday......no nice party jo...boring ones dey sha...u want make i go boring party?

well!!

Jun. 17th 06:54 PM 2009
just browsing and watching naija movie

am kl

Jun. 17th 06:47 PM 2009
wuup2?

hey ken

Jun. 17th 06:22 PM 2009
how u doin?

slip of mouse

Jun. 17th 01:47 PM 2009
don carry me come dis profil ---osooooo i don run comot

Dat one Na Dead n Gone

Jun. 17th 01:12 PM 2009
Mehnnn..no be as i dey talk am so o.u suppose knw wetin e be like to see gun 4 p-twn babe house..shun..i no lie fear catch me ..its all good sha we r ova each other..i no even mention say i see anyfin..ur man just use him head

Udi Mavo?

Jun. 17th 11:50 AM 2009
wetin dey par..
hope no shakes 4 ur end

Broda I jus dey ooh

Jun. 16th 11:49 PM 2009
i gentle for one side... well everythin good

Dat ur pic nice

Jun. 16th 10:51 PM 2009
..