hey babe!

Dec. 26th 03:42 PM 2009
im so happy now, u finally made it official...lol...oya, come lets make babies! hahaha

Merry Xmas bro

Dec. 25th 09:37 PM 2009
tnx 4 da bday wish,how d celebration dey go 4 ur end?Holla

hmmm

Dec. 25th 02:47 PM 2009
u r lyin

sweet xmas

Dec. 25th 10:49 AM 2009

Friends18.com Orkut MySpace Hi5 Scrap Images
Friends18.com Picture Comments
Merry Christmas Comments

Click Here for Merry Christmas Comments

kennee dear

Dec. 25th 04:18 AM 2009
MERRY XMAS OOOOOO. hope u don rap my gift ooooo. i never see am oooooo. alright just keep my share of everything am coming to take them- i mean the bush meat,chicken,shayo and gift make u no sey u forget lol alright dear enjoy ur self to the fullest and continue raising the roof

oga kennee

Dec. 24th 06:04 PM 2009
merry xmas to u . wishing good tidings of the season. hve fun

My side Tite man

Dec. 24th 01:56 PM 2009
All is sure secured for me by HIS MOST HIGH GRACE ....Babes dey fumbble die..., but nothing do us we go dey try

Oniovo

Dec. 24th 01:49 PM 2009
I know seh waffi don dey burst by now ..with plenty plenty Knockoutsssszz!!..lol
Enjoy ur xmas bro

wen is my xmas present coming

Dec. 24th 01:15 PM 2009
abeg, am waitin b4 i divorce u

@status hehehehehehe

Dec. 24th 01:08 PM 2009
na African thing, take me welli weloo, i go call u everydaywink