big broz

Feb. 5th 08:24 AM 2010
beleive u r getting on well,,, dr thomas sends his wonderful greeting,,,,,, powerful weekend

my main man

Feb. 4th 09:30 PM 2010
thank you sooo much for remembering me, really appreciated. u really a true friend

funny you

Feb. 4th 02:51 PM 2010
dedicated teacher ko demostrated lecturer ni lol. hope ur day is going smoothly ojare? alright my dear u have a sublime week ok!good

Hi Kennee

Feb. 4th 02:12 PM 2010
How you dey, how you end go be this weekend, abeg make you groove am small small

lol lol

Feb. 3rd 06:54 PM 2010
If u no hold ma hand u no go show me Zuramus Galaxy??

IN UR ROOM HMMMMM

Feb. 3rd 05:29 PM 2010
any class wey dem dey take 4 class dey enter some thing else ooooo lol especailly if the room get corner lol OGAJU.

am doing good ooo my dear

Feb. 3rd 04:52 PM 2010
man pikin just sit down for house dey relax ni oooo am happy no school 2day though lol hope u are catching ur fun as well?

lol

Feb. 3rd 02:55 PM 2010
well...d tin don rectify sha....how u na?

Kennee

Feb. 3rd 10:21 AM 2010
How you dey, thanks for the add, I appreciate.

my dear how u dey?

Feb. 2nd 11:54 PM 2010
hope u are enjoying ur night though? i saw u online decided to stop by to holla at u. alright e ni nice night.