heyyyy

May. 11th 03:13 PM 2009
thxx for all d kissin,hug,throwin bricks

thanx

May. 9th 12:41 PM 2009
So wutchu doing for d weekend?

heyy

May. 9th 12:34 PM 2009
Je vais bien...et toi?

tanx

May. 8th 08:34 PM 2009
tanx brov for da comment.1 luvvvvvvvvvv

lo no vex

May. 8th 02:09 PM 2009
i get akpu wey i won use step down now come join me

awh

May. 8th 02:07 PM 2009
no vex abeg.....na me and my padi wak am......i go call u nxt time

na wa o

May. 8th 01:34 PM 2009
see i just chop egusi/garri nownow. i be wan call u but u don sign off.....no be small tin o

hey

May. 8th 12:42 PM 2009
o boy....u dey fight war?

speak english pliz

May. 7th 07:35 PM 2009
i wud understand dat beta

lolx

May. 7th 06:30 PM 2009
Fanks broo....u gat nice pics...muahh