u must go dat way

Sep. 23rd 01:17 PM 2008
serious issues always appear unserious at first but can u meet me or send a text to 08036660095.

ahh

Sep. 17th 12:38 PM 2008
mee I know na but dis one pass double promotion lol e be like sixple promotion lol

humhumhum

Sep. 17th 12:05 PM 2008
omo, na promotion i give o

ahhhhhhhh

Sep. 17th 11:59 AM 2008
Why u wan pull my teeth comot na u want make my chin come dey pain mee..I beg ohh no let dem hear say I fyn