hey
Aug. 26th 01:58 PM 2009
wetin u do guy were dem just they kolo for u like this, i just dey see birthday wishes, i dont know if u r the one celebraing or not. happi birthday to u or anybody that is celebrating, i gave ur name on hot fm, ope u heard it. take care of u, e belike say i don dey kolo too. LOL