hey

Oct. 19th 12:33 PM 2008
it seems omolade is leaving.abeg u 4 god name beg that gurl make e no go.i just added her from ur profileyesterday and we chated abit and she told me she will be leaving.soon.i just thought if she was on ur profile then she must be ur friend so could u please beg her.thanks cos i noe say u don accept.take care

Oct. 19th 11:49 AM 2008
hey - some love back at u - stay well -n enjoy ur weekend.

You know what?

Oct. 19th 12:42 AM 2008
I was about to stalk your page too. I'm always like she seems pretty cool, we should totally be pals, but you beat me to it. Hahaha! I'm always glad to make nu friends, so thanks for the invite love! Have a blast this weekend! Take care!

dguy no do anything oo

Oct. 18th 11:39 PM 2008
i just wanna leave 4 some ppl

lol

Oct. 18th 11:33 PM 2008
WE HAVE TO OOO LIL BABY NO BE OUR FAULT

cooooooooooooooooooooooooooooooooooooool

Oct. 18th 06:45 PM 2008
hi, it cool and nice face well just tell me more about you , stay cool love yahp .

LOL

Oct. 17th 11:38 PM 2008
GUDBYE

SHOW ME SOME

Oct. 17th 08:36 PM 2008
I NO DEH GET ANY LOVE O!

naija

Oct. 17th 03:22 PM 2008
nothing dey happen!whatz up? i prefer to call u naija

ehmmmmm

Oct. 17th 11:05 AM 2008
just wishing u go far, thats all