nice pic

Oct. 19th 01:39 AM 2007
bro ur pic is cool, i wonder when i go get anoda pic wey fine pass d one wey dey my profile

TNX!!

Oct. 16th 06:03 PM 2007
Let say tnx for avin a glimpse of my page cos u are more dan dat but a "Bros" to say Sholex.......................Kmart.................LG...............KUBEATIN in NUPE LANGUAGE OF NIGER STATE meaning TNX............O BALANCE NOTIN DO U BROS.....

abi na mask

Sep. 26th 11:32 AM 2007
sholex, u think say na mask i wear abi.?.na my face and set of teeth be that. how man go do. Na wetin i collect 4m papa god. na me choose d last one, hope u dey kampe. u can see all those gurls dey trip 4 ur style. keep it up

how body

Sep. 4th 09:44 AM 2007
ok oooo. u dont do shakara. thats just the way u are. it nice to hear from u after a long while. though i really dont log on to this site often. sometimes its not what u expect that u find.
do ve a lovely week.

hi

Aug. 29th 07:52 AM 2007
just passing by
Thanks for checking out my page
Nice picts

hi

Aug. 13th 11:33 AM 2007
ur shakara too much

hello

Aug. 11th 10:26 PM 2007
am kind of new here. can we be friends? this is my email [email protected]

halo haa

Aug. 9th 05:07 PM 2007
nice profile