No wahala..

Jan. 29th 09:51 AM 2010
nothing go do you.

ko easy o Temi!

Jan. 29th 12:49 AM 2010
No be God?...how u dey

happy new year

Jan. 28th 11:45 PM 2010
longest tyme lol

b4 nko

Jan. 28th 10:06 PM 2010
babez dont mess wiv me oooooooo, ma yin e ni banga abi ke mi ma na re pelu koboko mi!well if 10 strokes means 10 roundz my dia im gamed.

hey baby

Jan. 28th 08:38 PM 2010
i jst thought to say hello 2 you. takie

u

Jan. 28th 04:38 PM 2010
see, u dey claim say u be one of us. those are clean n spiced ibo mehn. oso gi ina amacha riri, oge ga di kwa kita ga iso nyere anyi webe anuri (If u like, keep pretending, u still have time to join us so that u follow us dey happi) i just received a call now. mumsy is tellin me to come back. don't know why mehn. bsides she knows i eat alot and she wants i come and finish her food. lol. ur ibo self. kam nhota. not kan wonta. engli-ibo

Temi.........

Jan. 28th 03:55 PM 2010
whatin dey paa for that side ? l say make l hola u small.

lol

Jan. 28th 03:37 PM 2010
lets ride, kini mere iji na ekwu otua, o bu na imaghi ihe m ga emewu. ikwesiri ima na ego abughi nsogbu anyi nwere. oso gi ina amacha riri, og ga di kwa kita ga iso nyere anyi webe aburi. lol

ehn

Jan. 28th 03:26 PM 2010
wtf! sey u no no wetin koboko b, at least u go don hear dbanj talk am nah, "u want koboko" "gimme koboko"so make i dey tear race cum ur side!

mcheeeeew

Jan. 28th 03:17 PM 2010
what kan zanga ppl do. u know i fear notin. dis is abovestatement babe, u realli need to leave dos ppl mehn, let me spoil ya little. don't u like that latest mini cooper, wow, temitee drivin latest mini cooper. u know u will divide d street into 2. u gona be a diva u know. think of it mehn.