lolz

Jul. 2nd 07:00 AM 2009
d way u fine i fink say u no sabi speak pigin sef..hmmnice..lol hwz u been..wats up?

hi

Jul. 2nd 05:15 AM 2009
thnx 4 d add

thanks

Jul. 2nd 04:42 AM 2009
am fine doing great, as 4 the comment, u ar welcom......so wazzzzzzzzz up with u?

Hey

Jul. 2nd 04:37 AM 2009
How u doing today? ma ti wa ni online ba yi...........lol

not reali o

Jul. 2nd 01:09 AM 2009
but i'ld b glad to learn if u will b my tutor...u say u go UI/or still dey go 4rm 2005-2014?..d course long short o

we don dey

Jul. 2nd 12:58 AM 2009
quarrel again joz nw?
dis one wen u dey look n pass..:))

BIG SIS

Jul. 1st 02:37 PM 2009
olowun u r a case
me and u,who know song pass? no be me dey tell u wettin dey shele ni,ehen no come ma page come yab me,sho grab?
anyways how far?

Hi pretty angel

Jul. 1st 12:00 PM 2009
pls to be honest u are soon pretty lady. am eugene from nigeria a BSC HONs, so girl can we start by knowin our self. Just tell me a litle about ur self which u want me to know so i will tel u my pls be truthful to me becos i wil do so too. waitin to hear from u eugene xxxx

realli?

Jul. 1st 07:26 AM 2009
If being funny would kip that smile on ur face..then funny i will be..lolzi dey fine my sista..hw u doing?

Hw far

Jul. 1st 06:51 AM 2009
Hapi july.more sexy pics 4 me