temi gurl
Aug. 13th 04:12 PM 2009
i de well, okay, fine, alright, cul n calm. 10xs 2 Jehovah. How una de also? pretty sure u're okay. abeg no mind kris jare. him de kom back kon pick u 2 where im be wey u no go separate again. Pls bear with him 4 d main time. na wetin u n him go chop we go luk 4. any way, how is he 2 u, introduce am now