noooooooo...i didnt go

Oct. 5th 04:36 AM 2009
am at d other end of d country and was busy during d day time dat day, so i culdnt go to helsinki(capital city) to catch d fun wit dem...Well my weekend was splended. but i wish i was at NY to join da group bcos it seems it was full of fun there...lol

where is mami...

Oct. 4th 06:35 PM 2009
i come dey use lighter and candle take dey find u oh...Why u come scarce like fuel wen scarce 4 9ja...lol

thnks babe

Oct. 3rd 04:02 PM 2009
amen to all da wishes o..i do appreciate da cmment..
U knw sey i dey slack na,,its gon b a house party right here in ma crib..enuf shayo n gbedu til dawn...abeg,com by 8pm..bring yur frnds 2..lol
*thnks very much*

So u dey miss me die

Oct. 3rd 08:07 AM 2009
No worri i go bring am back jst 4 u.so hw is my baby girl doin.but cum temi,u dey read ur comment 4 ur profil at all.hapi wkend anyway braaaaaaaaah

hi

Oct. 2nd 02:26 AM 2009

myspace comments
Get MySpace Comments without leaving myspace!

hi babe

Oct. 1st 06:55 PM 2009
how are you? hav nice day

Ohh!!

Oct. 1st 08:40 AM 2009
No dey over work your beautiful body o! Anyway, l hope say better dey?

iite woww

Oct. 1st 06:18 AM 2009
diz iz weird im havin a big headache nw g2g mehn iz mornin gotta miss ma breakfast nw eh so wot nw

So dis ngbeke drinks pam pam

Oct. 1st 06:16 AM 2009
No wayo enuf shayo dey flow.but i no get light 4 hse.skool neva open&orda monkey things wey dey happen 4 here.na wo.so enjoy ur level.

hmmm nyc

Oct. 1st 06:04 AM 2009
dat kul wel ey didnt took it so ey kul for today sha wotz ur time gal