Hey Sexy!! Have fun is your B-day !

Nov. 13th 12:00 PM 2009

Myspace Comments, Happy Birthday Comments at WishAFriend.com

Awww!!

Nov. 13th 10:29 AM 2009
You have get some sleep dear, don't deny yourself that . Not good to your health

Good to hear that.

Nov. 13th 10:20 AM 2009
Yes, my night was cool, though it was a lil lonely. n u?

hey, i'm good

Nov. 13th 10:15 AM 2009
Yes, i am. how body ?

hey yooo

Nov. 13th 07:29 AM 2009
luk here temi, i don chopp money lol so there for u self go chop bcus say u be my pessin..com make we go duvet or 40/40 for manhatten make i pop som bottles ofr u...........enjoy ur bday sha, make i kno in advance if u want make we extend dis bday till dis weekend join lol....

Thank God she is 20

Nov. 13th 04:54 AM 2009
wishin my 'wifey temi' alway d wirld has to offer her today.many more yrs ahead.jst lyk dat enjoy.have d wildest fun 2day&enjoy ur wkend

hello

Nov. 12th 08:03 PM 2009
happy birthday in advance.................

Dis kind party no dey endoooo

Nov. 12th 07:13 PM 2009
Dis kind party dem must to pursue u.hmm dis party kerewa go dey.but swihat.u no even dey tell me wetin dere.jst remember 2morow.becos 20 yrs don waka u stil dey carry go.

hey

Nov. 12th 07:10 PM 2009
okay ms.. mo wa paa..watching the under17 wolrd cup now..e wo nko?

hey

Nov. 12th 07:00 PM 2009
okay oooo... ose ooooo thanks for the comment on my profile..oun try oo.. to dey manage the crowd on your list..wetin concern me self.. no be my probs