gosh

Jan. 5th 05:02 PM 2010
see chief chef. can u make ratatouille. its ma favorite meal i use to eat in paris, in Gustaeu's restaurant. do u know d best food in d world is made in paris

nope

Jan. 5th 04:34 PM 2010
i did not cook, oooh, dats y u need to be arround me so that u be cookin for me. hope u know how to cook cos am in love with nice food. doe i don't eat much but i eat little. so dis una zanga ppl no pass anytin self. it be like say be go commot jor cos i wana stay where rain dey fall. anyway, how is every1 at home. hope peace dey una side.

u

Jan. 5th 03:59 PM 2010
wey waka since go dey look for boys. anyway, i been dey street dey hustle naaa.u know how we do. so wetin dey now. how our ppl dey naa. una dey share money?

all the best in the new year

Jan. 5th 03:13 PM 2010
you have always appeared cute all this while but i don't know wat to use to describe you now that you look*************************** in this new year.

lol

Jan. 5th 03:11 PM 2010
yeah babym. how u dey naaa. u can see ma face

hey

Jan. 5th 03:08 PM 2010
Happy new year... nd hp u doin gr8?

I cn c

Jan. 5th 09:27 AM 2010
U hv 4gotten my in 2009 abi? becos i no c money buy gift..lol..am nt trippin tho..jus wan2 wish u a happy new year.

lol

Jan. 4th 10:32 PM 2010
i'm fine thanx hope ur good, not really peeping without a comment at least i sent a few kisses...lolhope ur enjoying 2010 and having a splendid start to the week

Hello

Jan. 4th 09:45 PM 2010
was up temi how u dey

Na wa oh

Jan. 4th 08:07 PM 2010
I dey fuuny but nowadays na u dey funny well well.hw e be say na only my profile temitee dey.dat na joke now.u profil song sef wori.hmm u dey funny dey go kip it up sis.datz d spirit