hello,

Jan. 14th 11:24 AM 2010
New year,new month and new day.God will make everything new for u this year.infact he will sugar ur tea and provide u with bread.

God dey!!!

Jan. 14th 09:19 AM 2010
I wonder how i go feel if i dey US, i go feel like make i come back house cos i know go fit stand the shame and embarassment... Anyway sha, God is in control. Temi, how old are you...? hope you didn't mind me writing you through your naija mail box? Have a splendid day... Aare

Lol lol

Jan. 14th 07:25 AM 2010
Yea...sure havin a nice time tho school iz resumin soon...where in nyc do u live at?

Gosh!

Jan. 14th 06:47 AM 2010
You almost gave me High bp when i got ur nudge! Quite painful. . . Haha. How are you doing T? Nice pic

Hello

Jan. 14th 06:16 AM 2010
Tgirl was up how u dey how ur side how is newyk how udey enjoy,GOD dey ur side

I blame u?

Jan. 13th 11:23 PM 2010
na ur plenty visitors wey no allow u see me.no wahala.i dey always no say na ur way,no bi TEMITEE again.na she.av fun&enjoy ur lyf.

osee ooooo

Jan. 13th 08:25 PM 2010
ose omo to dun mo chop up da da oooo....

You are welcom!!!

Jan. 12th 10:21 AM 2010
Yeah, I am catching my fun here in Ghana, just that Abdul mutallab issue make Ghanaian to hate us more than before...hehehehehehe. What about your side there? hope know much stress?

Hey gurlie

Jan. 12th 07:59 AM 2010
Howz it going in da zanga??..lol lol ..u nd zanga.

hi

Jan. 12th 07:48 AM 2010
ope u r doin well?hapi wk.av fun&enjoy all alone.