l Dey My Man

Sep. 21st 10:56 PM 2009
l Don Wait for yu Tire ooo

And Dat my Present wey yu Talk about dat time, l still dey Wait for am oo


The Cases at Hand for yur Office don dey End?

hola

Sep. 21st 10:09 PM 2009
mucho bien! eres muy amable. buenos días

Nna a i dey kampe

Sep. 21st 04:57 AM 2009
I hope you had a blessed weekend filled with joy.Keep having fun my kid bro.Free Pics View Photos Hi Pics

Lolll

Sep. 20th 10:00 PM 2009
Yu be Actor? How yu take manage to run?? Hahahaha

l can see yu still have some of those yur Football Skills, :)

Good Boy... Hahahaha

....

Sep. 20th 08:15 PM 2009
ne dada guapo

Me

Sep. 20th 08:00 PM 2009
likey, lol, thanks 4 remembering me.

papii

Sep. 20th 07:09 PM 2009
where ve u been oo..missed ya meh!

lol...

Sep. 20th 06:10 PM 2009
if u fall u stand up na....longest time,how u dey?u didn't come to naija again?

Hey My Mannnn!!!

Sep. 20th 12:29 AM 2009
Dem don Release yu???

Good!!

Welcome ooo... How much dem take for the Ransom??

hey mcbona!

Sep. 19th 09:05 PM 2009
muy bien! ¿Como estas senor?