hi

Sep. 14th 10:19 PM 2008
cheerz

hello

Sep. 11th 10:30 AM 2008
u jst too much ur profiles are jst kool

hi

Sep. 6th 08:55 PM 2008
you cool x

Hw u?

Sep. 3rd 02:38 AM 2008
av not browse thru ur profile anyway,just wan2 peep.

yeah original waffi

Jul. 25th 03:33 AM 2008
u r correct ,i dey 4 bonga fpso,.how we go take si n know our self better? how u take kno all those fpso[s]?which one u dey among all of them? my guy show ur face 4 naija now,abeg u.try make u de wire me ooooh.u hear me?

hey

Jul. 18th 09:33 AM 2008
where u dey now

thnk..

Jul. 7th 09:59 PM 2008
u bro..appreciate it