lol

Apr. 1st 06:00 PM 2009
ur action woz gonna speak for u if u had done it.

y not?

Apr. 1st 05:57 PM 2009
i luv d belt pas u

Eddy-Neche

Apr. 1st 05:41 PM 2009
prince of naijapals

re: If I Remove This My Pant Now,What Will U Do ?

Apr. 1st 05:38 PM 2009
waitn u want make i do b4?
na u b d first person wey don go mad b4?
abi na homo or pros, dat one no b new tin
d only tin wey go do me b say dat ur fine
trouser n belt no b me go pick am.

hmmmm

Apr. 1st 02:10 PM 2009
i will get a chain n tie u up.lol

hey and hiiiiii welcome

Apr. 1st 12:06 PM 2009
to d month of April--may all ur dreams come to pass

na wetin?

Mar. 31st 04:34 PM 2009
shee u wan beat me?
na bcos i tel u d truth
na him make u dey look me dat kin eye
make i just tel u, i no dey fear u at all, at all
wetin wan hapen make e hapen
na man 2 man, even if i no fit fight u
my mama dey kamkpee
naaa jiri wayoooooooooooo

re: God bless princemech

Mar. 31st 04:18 PM 2009
u ar 2 sefcentered
y must it b only u dat God wil bles?
wat abt us ur fans?
nw try n refrase dat grammer

dere is

Mar. 31st 09:44 AM 2009
nothin dat is so fantastic like wen one is peepin and passin --have a great day

i dont

Mar. 31st 08:45 AM 2009
accept peep and passsssssssssssssssss---greetingssssssssssssss