bros

Jun. 13th 09:21 PM 2009
wetin dey happan na

helo

Jun. 13th 09:16 PM 2009
just wanna hala you

yea

Jun. 12th 11:54 AM 2009
i don see am....heheehhehe

where u dey

Jun. 12th 11:46 AM 2009
sef?........i think say u still dey sleep ooo

uhmmmmmmmmmmmmmm

Jun. 12th 09:07 AM 2009
im gud tanx and u? sup?

just

Jun. 12th 03:29 AM 2009
clik the tin jare,,,see oo

wait

Jun. 12th 02:49 AM 2009
http://www.naijapals.com/group/1002

lol

Jun. 12th 02:35 AM 2009
tsup na?....e don tey oooo........go join my small group oooo hehehehheehe

u no

Jun. 12th 02:15 AM 2009
dey sleep?

Hi!

Jun. 6th 08:44 PM 2009
How're u doing? I like ur background music.