Thanks

Dec. 6th 04:55 PM 2007
thanks for the comment

HEY!!

Dec. 5th 02:21 PM 2007
O boy yeh na wa o, so u be big boy like this.I dey trip 4 u bad bad. anyway it's nice knowing..............u.............Nice PIX n PROFILE..........kip it UP......

damn...

Nov. 29th 01:40 PM 2007
...this guy na dey busy ooo... ;)
well, guess u r havin a good time...keep it up, boy!

bobs

Nov. 26th 05:08 PM 2007
wud up e be like say u dey sleep 4 compu anyway how u dey

HAPPY 10Xgivin!!!

Nov. 23rd 04:40 PM 2007
Hey Mr. beans, sup, its been a long time lol....jus wanna pass by to say HAPPY Thnxgiving!!!!!! Hope u enjoy your water beans!! lol.......

Kai...

Nov. 22nd 10:16 AM 2007
O boy, u r always here.... na for cafe u dey work?? lol....

hey

Nov. 21st 06:02 PM 2007
hey how are u im fine thanks and thank u for ur comment hope all is good ova trhere in naija

hey!

Nov. 21st 05:47 PM 2007
returning--da---love!!!!

dalataino ronaldo

Nov. 17th 04:58 PM 2007
how u dey............hmmm...we need talk.....holla @ me

My oGa

Nov. 15th 06:14 PM 2007
Mo Juba!