you're welcum

Jul. 12th 08:20 PM 2010
Am kul and my weekend went well,whoat bout you?

am happy the stress is over

Jul. 12th 06:16 PM 2010
hehhe,where are u now?..

you

Jul. 12th 04:52 PM 2010
no know wetin that picture mean?

lol 5; 20

Jul. 12th 04:49 PM 2010
i was not there but in the dream land, heyaaaaaa sorry say u thing say u don catch me u no know say i don escape already

but

Jul. 12th 04:45 PM 2010
u no say i get spear key and you still leave am open i no like am ooo abi u wan make dey thief our thing?

am good my dear

Jul. 12th 03:16 PM 2010
@statue...what is over if i may ask...........?

it sounds kool sweety!

Jul. 12th 03:10 PM 2010
which ru in?

and thanks also for accepting my request

Jul. 12th 03:03 PM 2010
how are u doing?...happy new week

why should i sweety?

Jul. 12th 02:57 PM 2010
what keeps u busy then? my week was kool. how was urs?

why

Jul. 11th 08:17 PM 2010
you leave your door open comot nah see as people dey enter any how?

GO TO 7TRUE.COM
7TRUE.COM

GO TO 7TRUE.COM
7TRUE.COM

GO TO 7TRUE.COM
7TRUE.COM