madam

Dec. 28th 05:28 PM 2010
sha u con do Amibo for my page abi????? u don get hot net slap before????

MADam A

Jan. 11th 05:22 PM 2010
how u dey ooo? won tell u say da HONEYBABY IS BACK!!!!!!!!so watch out wat happen next... wetin go happen i know say na u go ask....loool......miss u die oooooo..loool

hi

Jan. 5th 12:10 PM 2010
happy new year my dear i have not been to this sight for a long time hope you fine

lol

Dec. 30th 09:17 PM 2009
persin don slap u thru net b4'? y u won disgrace me here--i just dey ooo ....u just dey enjoy without me abi...carry goo my own turn dey come oooo..lol

runaway pikin ...lol

Dec. 17th 04:40 PM 2009
eehh madam am reallllyyyyyyyyy happy cuz am workin on ma Project...lol u know da project ooh i forgot i meant ma new project...if u wanna know call me...lool...maybe u might join me..lol

osas long tyme

Nov. 21st 01:02 PM 2009
Kathys comments
Kathys Comments

Omonomose

Oct. 29th 01:11 AM 2009
I dey fine oh. long time. Thanks 4 checking on me.Kathys Comments

Kathys Comments

dis girl

Oct. 24th 07:10 PM 2009
u won make i dream bad dream abi y u send dat graphic...dey don sleep u before???

lol

Oct. 10th 07:10 PM 2009
i see u make u sing my song for me????

cheers mate

Oct. 1st 07:32 PM 2009
hope u kool... hv a good nite