ur wish is my command... ; -)

Jan. 16th 09:25 AM 2009
glad u doin better... girl u performin excellent on that fight wit oyez... that´s how i know u... uchebaby is really back... and i´m soso happy... :-)

ma first wifee

Jan. 14th 12:17 AM 2009
happy new yr swt hrt......have missed you like mad...i travelled i just decided to stay off naijapals....the winter is so lovely.............dont even wanna come back home..........well am partially back...........kisses dear

i swear...lol

Jan. 13th 08:32 PM 2009
babes dey envy u for here,i dey feel ur whole flows,the confidence u exude when u speak and all....u practically begged meto talk?....if to say i dey near u now i for pinch u well well....wetin be the title of the fight?

aaaaaaaaawwwww

Jan. 13th 01:04 PM 2009
y now baby...??? how u go b sick...??? u no know i need u strong and healthy as always...??? don´t baby... u will get better right away... u hear...




MySpace Graphics & MySpace Layouts

sup

Jan. 13th 11:48 AM 2009
DRIFT OFF NOW TO PROFILEFANTASY.COM
PROFILEFANTASY.COM

chei!!!!

Jan. 13th 10:42 AM 2009
u too get plent talk for mouth....ur talk dey sweet me wella...u self dey see say dem want carry fight reach my domot.just because i no dey comment for their profiles.anyways nothing do me,as long as i get chic like u as a friend i no send dem...hehehe...u know na...*wink*...take care babe.

hi

Jan. 13th 02:11 AM 2009
Thank u sis...visit www.unisoul.records.de and u will know more. im here to help african singers..but its all good,,there are lots of fools and primitive peeps on earth and u just proved it to me.All the best.

ahh!!

Jan. 11th 10:01 PM 2009
wen i c all ur long comment i think say na family site oooo.....ah!!! thank God say dat day na my lucky day oo,....lol...so wats up???cool is good....latr

hey lopaz

Jan. 9th 09:22 AM 2009
wats gud??

when i first came here......and i said this site is tite.....i remenber u told me ''if u cant take bullshit u can not make it on here(i didnt understand)

nw i see bulls poop flyin everywhere and really gurl''i cant take it''

just came to say ama be leavin(like not comin here again)...cos i got loads of tins to be doin instead of comin here to wast ma tym(bu tank God for pple like u)twas fun while it lasted)...

be leavin naija real soon 4gud.(my dad has asked me to come be wit him..im tinkin bout it sha)..bu i will keep u posted(hope u dont misplace all d info i gave u)

peace sis....and dont let no one bring u down..ah i no dey cant even try!!!

naw that we both know i have sinned

Jan. 7th 08:46 PM 2009
am i forgiven?.......love you muah! muah!! mauah!!!!!!